
My first try at making a Yoruba novelty card.
Front card- Olomi jojolo (my little darling)
Inside card- Je kin fi owo ba e je (Let me use money to spoil you)
Click image to enlarge
My Random Thoughts and Experiences
Bonaventure my bobo, I dey hail u oh….una well done . U too fine pass all the bobo wey full ground.
The kain tin wey dey do me na say, na soso anytime wey my eyes dey connect with una, na so my heart go dey do marathon.
If I take my eye look anoda bobo, walahi…e no go beta for dat kain eye.
Sugarpie, I gbadun you pass my mama (insert your own food)
If you no gree for me, I go take my head knack for ground
Honeypie, All the pikin wey I for born……na only u I wan born am for.
Anytime wey I dey by
Bonnypie, Abeg this love wey I get for you pass love wey pass all.
Forever and ever titi lailai na me only go be for you and na you go be for me
Na me oh
Lovette (your boo boo)
Powered by eSnips.com |